Let this powerful worship from Victor Thompson titled Uwese. Victor Ufuoma Thompson (born 11 November 1986) is a prominent Nigerian gospel singer, songwriter, and worship leader. He is best known for his global hit single “This Year (Blessings)”, released in January 2023.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Uwese by Victor Thompson
I sing, I sing, I sing For the things wey You’ve done for me (done for me) Why me, why me, why me? All these blessings dey fall on me (fall on me)
No be say na me try pass o But the tap still dey rush for me Everybody come dey wonder How everything e dey work for me
Na You design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat (oh-oh-oh) You dey my back and I no see defeat Na You design am, the matter complete (oh-oh-oh) Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat (oh-oh-oh) You dey my back and I no see defeat
Yeah, say Ki ni máa fi san ore rẹ? I don get mouth, nÃtorà ifẹ My life e turn, nitori rẹ You say make e soft, ti o ri bẹ Baba no dey tire for me Mo gbona fèli, Baba put the fire on me, oh-yeah Everybody don dey call me Dem say make I show them the way I dey live, God
Na You design am, the matter complete (ay) Your word is final, them no fit compete (ay) Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Na You design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete (oh-oh-oh) Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat, yeah
Na you design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat Na You design am, the matter complete Your word is final, them no fit compete Pass through the fire, I no feel the heat You dey my back and I no see defeat