Shine by Tim Godfrey Ft Prinx Emmanuel Mp3 download
Let your day begin with praise from Tim Godfrey Ft Prinx Emmanuel titled Shine. Timothy Chukwudi Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song “Nara” in collaboration with Travis Greene. He is the founder and owner of the record label Rox Nation.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Shine by Tim Godfrey Ft Prinx Emmanuel
Afam Tim Godfrey Nwachukwu Gozira gozi
People dey ask me say (eh, ah) Wetin dey make me shine (aya-ya-ya) El-le-le-le, ai (aya-ya-ya) I just dey tell them say Na baba loke dey make me Shine, shine, shine, shine, shine Shine, shine, shine, shine, shine Shine, shine, shine, shine, shine, shine
Aya, aya I dey kaka-raka No more scatter, scatter Everything kaka-raka I dey shine, I dey shine I dey shine I dey shine, I dey shine, shine, shine I just dey tell them say Na baba loke dey make me
Brother Nwachukwu (shine, shine, shine) Yeah, hmm, listen (shine, shine, shine) I shine bright, the sun dey do IT Even my future sef, dey wan blind me And when the people try to wan whine me I no dey fear, Jehovah don sign me
I don’t beg for bread, I got the best baker I’m so high, I look down on skyscrapers He prepared the table before me In the presence of my enemy With like 19 waiters, hehe
My face dey show (my face dey show) My shoe dey shine (my shoe dey shine) Anybody wey no like am Go call Van Dam
My face dey show (my face dey show) My shoe dey shine (my shoe dey shine) Anybody wey no like am Go call Van Dam
I say nobody go fit to stop my shine Nobody go fit to bring me down Even NEPA no go fit cut my light And many people don dey wonder why Why I dey shine, shine, shine Twinkle twinkle TV star Make you no dey wonder Na Baba Loke dey make me
Ai, ai, ooh Ah, ai, eh, ooh Na Baba Loke dey make me shine Ah, ai, eh, wooh, wooh Eh, woo, woosh
My face dey show My shoe dey shine Anybody wey no like am Go call Van Dam Tim Godfrey, Prinx Emmanuel, eh-eh-eh, woo