Experience heartfelt worship with Tim Godfrey titled Amen. Timothy Chukwudi Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song “Nara” in collaboration with Travis Greene. He is the founder and owner of the record label Rox Nation.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Amen by Tim Godfrey
Billionaire empire laga laga is okay yes indeed all of it SMJ wawabeat say amen Tim Godfrey wawa Say amen Tim Godfrey aka Luganli say amen
Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen eh eh eh amen amen
Last year I bin no get money atall o Everybody wey know me bin say I dey dull o I wake up and drop my new music now everybody just dey shaki body They know that I make music that’s why everyday I chop money Everything I do papa God na your grace o Your everlasting favour dey help me run my race o Boys and girls dey whine na na whine na na Mama papa dem dey whine na na whine na na I’m a blessing to my mama my mama I get two hundred million right na na right na na eh eh
Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen
If dem say you no go make am my guy you tell dem ajiribo If dem say you no go hammar my guy you hala egerege Dis year dis year everything workout for good Omo you know wonda wetin dem do na so so proof you go dey groove say Dis year dis year you go chop anybody wey try dis Dis year amen amen amen
Awa kole mo le ami o A ma bimo le mo ami o We go go we go come ami o Everybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen
Awa kole mo le ami o A ma bimo le mo ami o We go go we go come ami o Everybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amen Family go better o amen ah amen Everything go better o amen e go better o amen E go better o amen amen amen amen amen
Elele dikeke keke dikeke Tim Godfrey kedikeke SMJ nana nana laga laga