Welcome to PraiseZion



Frank Edward – Another One

Posted by: || Categories: Nigerian

Another One by Frank Edward Mp3 download 

Rejoice in the Lord with Frank Edward titled Another One. Frank Ugochukwu Edwards Listen is a Nigerian musician, record producer, sound engineer, worship singer and songwriter from Enugu State. 

Use the link below to stream and download this song.

Lyrics of Another One by Frank Edward

intro

Yeah, pero, ye-le-le-le, do-ba-de
Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na
Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na

hook

You are so good to me
You are so kind to me, yeah
Jesus, Idi ebube
Olu aka Gi di omimi, eh
Imela eh
Imedewom obim eh
Imela eh
Ihe Ina emerem ebuka
Eh, Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na
Na-na-na-na-na-na-na, na-na, na-na-na

verse

Whenever I call, You dey answer
(Eh, You dey answer)
Every time I pray, You dey hear me
(Papa, You dey hear me)
People wey know me before
Dem dey ask me
Which kind God be this?
Before I ask, You dey do
If I say make I see am oh
You do another one
Eh, who dey my back, Baba na You
Ah, who dey my front, Baba na You
Eh, see as You dey love me
See as You dey make me shine o

hook

Jesus, idi ebube, ah
Olu aka Gi di omimi
Imela eh
You have done so much for me, eh
Imela eh
You have done me well oh
Eh, Jesus idi ebube, ah
Olu aka Gi di omimi
Imela eh
You have done so much for me, ehh
Imela eh
You have done me well oh

pre-chorus

Eh, ta na neh, ta na neh, ta na-na
Na You wey dey make me dey
Ta na neh, ta na neh, ta na-na
Your love dey do me
Ta na neh, ta na neh, ta na-na

bridge

I can hear the song of victory
I can hear the sound of abundance
Jehovah, You′ve been good to me
You are the reason I can dance
The stone that the builders rejected
Is now the chief cornerstone oh
I go follow You dey go
You no dey confuse me, eh

chorus

Eh, eh, eh, if I say make I see wetin You do
(You do another one)
If I say make I see wetin You do
(You do another one)
Even when I dey sleep oh
(You do another one)
Even when I dey eat oh
(You do another one)
Testimonies everywhere
(You do another one)
Miracles everywhere
(You do another one)
Eh, You do am for me oh
(You do another one)
Eh, You do am for my people
(You do another one)
You do am for me oh
(You do another one)
Eh, You do am for my people
(You do another one)
You dey do, do, do, do, do
(You do another one)
You dey do, do, do, do, do
(You do another one)
You dey do, do, do, do, do
(You do another one)
You dey do, do, do, do, do
(You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey blow my mind
(You do another one)
You dey blow my mind
(You do another one)
You dey scatter their plans oh
(You do another one)
You dey blow my mind
(You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey do, You dey, You dey do, oh
You dey ha, ha, ha, ha, ha
(You do another one)
You dey eh, eh, eh, eh, eh
(You do another one)
You dey ha, ha, ha, ha, ha
(You do another one)
You dey eh, eh, eh, eh, eh
(You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
(You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
(You do another one)
You dey do, You dey, You dey do, oh
(You do another one)
You dey do, You dey
(You do another one)
Even when I shout
(You do another one)
Even when I cry
(You do another one)
Even when I pray
(You do another one)
You do another one, oh
(You do another one)
You do another one, oh
(You do another one)
You do another one, eh
(You do another one)
Right here, right now
(You do another one)
Right here, right now
(You do another one)
Testimonies everywhere
(You do another one)
Miracles everywhere
(You do another one)
(You do another one)
Somebody shout
(You do another one)
 

Download Mp3 Here



CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below

                                 
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2025 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â