Worship deeper with Benjiszzy Zaakii titled Who Am I. Benjiszzy Zaakii (born Benjiszzy Omale) is a prominent Nigerian Gospel/inspirational singer, rapper, and songwriter based in Port Harcourt. He is recognized for his unique fusion of Afrosounds, hip-hop, and highlife rhythms.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Who Am I by Benjiszzy Zaakii
(Intro) Yeba
[Verse 1] Who I be, Who I be, Who I be? Just an ordinary boy, but you made me a king You carry me from where dem troway me oh You no look wetin I do, you call me pikin Despite my nyama-nyama Day and night, all I see nah laba-laba My soul you satisfied And you say my pikin you are justified You carry me gum body oh! I never see this kind love l’aye mi oh I get plenty questions walahi But top of the list nah “who am I?” [1]
[Chorus] Who am I that You are mindful of me oh? Who am I? (Who am I that you are mindful of me oh?) My daddy oh Who am I that You are mindful of me? Eleda mi oh (Who am I that you are mindful of me oh?)
[Verse 2] Eh! I only asked for a slice, but you gave me the whole loaf Not just any loaf but jumbo Before I say ese for the bread You come sugar my tea, Daddy, what a combo (what a combo) You still dey ask “Son, do you need some more?” Cos’ plenty dey from where that one come from I’m like “Oh my daddy” Me I never see this kind of loving l’aye mi oh E weigh me! To think am sef dey drive me crazy oh I get plenty questions walahi But top of the list nah “Who am I?”
[Chorus] Who am I that You are mindful of me? You are mindful of me oh (Who am I that you are mindful of me oh?) Oh, I still dey ask Who am I that You are mindful of me? Why you dey mindful of me oh (Who am I that you are mindful of me oh?)
[Bridge] Son of the Lion I no get power of my own heaven knows So I perm one side like jerry curl I know say the weapon of my warfare no dey carnal So all I need to do nah to put call But before I drop line, the host of angels don line With their artillery assembled for the touchline Baba no wan hear say my leg nack stone (no) So em give em angles charge over me like say dem owe fine (owe fine) And He’s like My son, you ain’t gotta pay a dime (dime) Cos’ the battle is mine And these signs will follow you each time you grind And down to the finish line I’ll preserve your soul like fine wine And I’m like, “Who I be, Baba God, Who I be?” This kind love sef, last born never see E dey confuse me, cos’ the way you are mindful of me I dey wonder, who I be? (Who am I Lord)
[Outro] Even when I dey go wrong (when I dey go wrong) Your mercy no shun mi oh (mercy no shun mi) Even when I dey unworthy (When I dey unworthy) You still dey look out for me (Ese) Even when I dey go wrong (when I dey go wrong) Your mercy no shun mi (mercy no shun mi) Na em make I dey ask (Who am I that you are mindful of me oh?)
Even when I dey go wrong Your mercy no shun mi Even when I dey unworthy You still dey look out for me Even when I dey go wrong Beat by Beckyjay