Worship deeper with Benjiszzy Zaakii titled Leave Me Alone. Benjiszzy Zaakii (born Benjiszzy Omale) is a prominent Nigerian Gospel/inspirational singer, rapper, and songwriter based in Port Harcourt. He is recognized for his unique fusion of Afrosounds, hip-hop, and highlife rhythms.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Leave Me Alone by Benjiszzy Zaakii
[Intro] I just wanna live my life Thy will be done I just wanna live my life
[Chorus] Omoh I no kill person I just wan dey do my thing Why this people wanna kill my vibe for nothing? Why dem no won leave my jersey? If I do this, or do that Dem go begin do that their chitchat Why they wanna kill my vibe for nothing? Abi una won tear my jersey?
Abeg make una leave me, ye e ye e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all I say make una leave me, e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all
[Verse] Eh, me I no won fight abeg Make I no go shoot myself for leg Aii! Nah only one life I get So do you make I do me, shebi life nah per head? I don taya to dey hear dem say dem say You too dey do like say nah you holy pass Abi you want to be the second Jesus Christ?
Eh, kini mo se Abi nah bad thing to dey ball in my twenties? If you like don’t put me to play in your matches You no know say nah God e give me the jersey
[Chorus] Abeg make una leave me, ye e ye e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all I say make una leave me, e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all
[Bridge] Oh I no understand una propaganda Shebi nah my matter be the agenda Shebi nah to see me fall Abi nah to carry nail burst my ball?
But you can never stop a baller, he must ball again E don be cos’ this baller sef nah born again I advice you stay your lane, I come through like a hurricane We dem boys, you no know the name?
I be the Son of the Lion, and a Seed of Jacob Omo Ologo, you should know where I come from If I say I be joint heir I no mean weavon As my Father dey nah so I dey for the Kingdom
[Chorus] Omoh I no kill person I just wan dey do my thing Why this people wanna kill my vibe for nothing? Why dem no won leave my jersey? (Why dem no won leave my jersey oh?) If I do this, or do that Dem go begin do that their chitchat Why they wanna kill my vibe for nothing? Abi una won tear my jersey?
Abeg make una leave me, ye e ye e I just wanna vibe I just wanna live my life Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me Alone, no, no, no, no, no, no, no, no I just wanna vibe And live my life Abeg me I no won fight at all oh o ho ho ho