Welcome to PraiseZion



Benjiszzy Zaakii – Who Am I

Posted by: || Categories: Nigerian

Who Am I by Benjiszzy Zaakii Mp3 download 

Worship deeper with Benjiszzy Zaakii titled Who Am I. Benjiszzy Zaakii (born Benjiszzy Omale) is a prominent Nigerian Gospel/inspirational singer, rapper, and songwriter based in Port Harcourt. He is recognized for his unique fusion of Afrosounds, hip-hop, and highlife rhythms.

Use the link below to stream and download this song.

Lyrics of Who Am I by Benjiszzy Zaakii

(Intro)
Yeba
[Verse 1]
Who I be, Who I be, Who I be?
Just an ordinary boy, but you made me a king
You carry me from where dem troway me oh
You no look wetin I do, you call me pikin
Despite my nyama-nyama
Day and night, all I see nah laba-laba
My soul you satisfied
And you say my pikin you are justified
You carry me gum body oh!
I never see this kind love l’aye mi oh
I get plenty questions walahi
But top of the list nah “who am I?” [1]
[Chorus]
Who am I that You are mindful of me oh?
Who am I?
(Who am I that you are mindful of me oh?)
My daddy oh
Who am I that You are mindful of me?
Eleda mi oh (Who am I that you are mindful of me oh?)
[Verse 2]
Eh!
I only asked for a slice, but you gave me the whole loaf
Not just any loaf but jumbo
Before I say ese for the bread
You come sugar my tea, Daddy, what a combo (what a combo)
You still dey ask “Son, do you need some more?”
Cos’ plenty dey from where that one come from
I’m like “Oh my daddy”
Me I never see this kind of loving l’aye mi oh
E weigh me!
To think am sef dey drive me crazy oh
I get plenty questions walahi
But top of the list nah “Who am I?”
[Chorus]
Who am I that You are mindful of me?
You are mindful of me oh (Who am I that you are mindful of me oh?)
Oh, I still dey ask
Who am I that You are mindful of me?
Why you dey mindful of me oh (Who am I that you are mindful of me oh?)
[Bridge]
Son of the Lion
I no get power of my own heaven knows
So I perm one side like jerry curl
I know say the weapon of my warfare no dey carnal
So all I need to do nah to put call
But before I drop line, the host of angels don line
With their artillery assembled for the touchline
Baba no wan hear say my leg nack stone (no)
So em give em angles charge over me like say dem owe fine (owe fine)
And He’s like My son, you ain’t gotta pay a dime (dime)
Cos’ the battle is mine
And these signs will follow you each time you grind
And down to the finish line
I’ll preserve your soul like fine wine
And I’m like, “Who I be, Baba God, Who I be?”
This kind love sef, last born never see
E dey confuse me, cos’ the way you are mindful of me
I dey wonder, who I be?
(Who am I Lord)
[Outro]
Even when I dey go wrong (when I dey go wrong)
Your mercy no shun mi oh (mercy no shun mi)
Even when I dey unworthy (When I dey unworthy)
You still dey look out for me (Ese)
Even when I dey go wrong (when I dey go wrong)
Your mercy no shun mi (mercy no shun mi)
Na em make I dey ask
(Who am I that you are mindful of me oh?)
Even when I dey go wrong
Your mercy no shun mi
Even when I dey unworthy
You still dey look out for me
Even when I dey go wrong
Beat by Beckyjay
 

Download Mp3 Here



CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below

                                 
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2025 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â