Welcome to PraiseZion



Benjiszzy Zaakii – Leave Me Alone

Posted by: || Categories: Nigerian

Leave Me Alone by Benjiszzy Zaakii Mp3 download 

Worship deeper with Benjiszzy Zaakii titled Leave Me Alone. Benjiszzy Zaakii (born Benjiszzy Omale) is a prominent Nigerian Gospel/inspirational singer, rapper, and songwriter based in Port Harcourt. He is recognized for his unique fusion of Afrosounds, hip-hop, and highlife rhythms.

Use the link below to stream and download this song.

Lyrics of Leave Me Alone by Benjiszzy Zaakii

[Intro]
I just wanna live my life
Thy will be done
I just wanna live my life
[Chorus]
Omoh I no kill person
I just wan dey do my thing
Why this people wanna kill my vibe for nothing?
Why dem no won leave my jersey?
If I do this, or do that
Dem go begin do that their chitchat
Why they wanna kill my vibe for nothing?
Abi una won tear my jersey?
Abeg make una leave me, ye e ye e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me, e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
[Verse]
Eh, me I no won fight abeg
Make I no go shoot myself for leg
Aii! Nah only one life I get
So do you make I do me, shebi life nah per head?
I don taya to dey hear dem say dem say
You too dey do like say nah you holy pass
Abi you want to be the second Jesus Christ?
Eh, kini mo se
Abi nah bad thing to dey ball in my twenties?
If you like don’t put me to play in your matches
You no know say nah God e give me the jersey
[Chorus]
Abeg make una leave me, ye e ye e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me, e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
[Bridge]
Oh
I no understand una propaganda
Shebi nah my matter be the agenda
Shebi nah to see me fall
Abi nah to carry nail burst my ball?
But you can never stop a baller, he must ball again
E don be cos’ this baller sef nah born again
I advice you stay your lane, I come through like a hurricane
We dem boys, you no know the name?
I be the Son of the Lion, and a Seed of Jacob
Omo Ologo, you should know where I come from
If I say I be joint heir I no mean weavon
As my Father dey nah so I dey for the Kingdom 
[Chorus]
Omoh I no kill person
I just wan dey do my thing
Why this people wanna kill my vibe for nothing?
Why dem no won leave my jersey?
(Why dem no won leave my jersey oh?)
If I do this, or do that
Dem go begin do that their chitchat
Why they wanna kill my vibe for nothing?
Abi una won tear my jersey?
Abeg make una leave me, ye e ye e
I just wanna vibe
I just wanna live my life
Abeg me I no won fight at all
I say make una leave me
Alone, no, no, no, no, no, no, no, no
I just wanna vibe
And live my life
Abeg me I no won fight at all oh o ho ho ho
 

Download Mp3 Here



CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below

                                 
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2025 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â