Welcome to PraiseZion

Tim Godfrey – Amen

Posted by: || Categories: Nigerian

Amen by Tim Godfrey Mp3 download 

Experience heartfelt worship with Tim Godfrey titled Amen. Timothy Chukwudi Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song “Nara” in collaboration with Travis Greene. He is the founder and owner of the record label Rox Nation.

Use the link below to stream and download this song.

Lyrics of Amen by Tim Godfrey

Billionaire empire laga laga is okay yes indeed all of it SMJ wawabeat say amen Tim Godfrey wawaSay amen Tim Godfrey aka Luganli say amen
Your life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen eh eh eh amen amen
Last year I bin no get money atall oEverybody wey know me bin say I dey dull oI wake up and drop my new music now everybody just dey shaki bodyThey know that I make music that’s why everyday I chop moneyEverything I do papa God na your grace oYour everlasting favour dey help me run my race oBoys and girls dey whine na na whine na naMama papa dem dey whine na na whine na naI’m a blessing to my mama my mamaI get two hundred million right na na right na na eh eh
Your life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amen
If dem say you no go make am my guy you tell dem ajiriboIf dem say you no go hammar my guy you hala egeregeDis year dis year everything workout for goodOmo you know wonda wetin dem do na so so proof you go dey groove sayDis year dis year you go chop anybody wey try disDis year amen amen amen
Awa kole mo le ami oA ma bimo le mo ami oWe go go we go come ami oEverybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amen
Your life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amen
Awa kole mo le ami oA ma bimo le mo ami oWe go go we go come ami oEverybody help me say amen
Your life e go better o amen eh amenFamily go better o amen ah amenEverything go better o amen e go better o amenE go better o amen amen amen amen amen
Elele dikeke keke dikekeTim Godfrey kedikekeSMJ nana nana laga laga
 
Download Mp3 Here

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below

ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG

Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2025 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â