PraiseZion Blog



HOME |   |  OPPORTUNITIES |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Tim Godfrey and Moses Bliss – Evidence

Evidence by Tim Godfrey and Moses Bliss Mp3 Download

Download this track by Tim Godfrey and Moses Bliss titled Evidence. Moses Uyoh Enang, popularly known as Moses Bliss, is a Nigerian gospel singer, worship leader and songwriter. He is the founder of Spotlite Nation, a Nigerian record label. Born in 20 February 1995 (age 29 years).

Use the link below to stream and download the song.

Lyrics Of Evidence by Tim Godfrey and Moses Bliss

If you are looking for the evidenceOf the baby wey Baba don blessLook no further, look at me ratherEvidence, e full everywhere (‘kay)
Evidence full everywhereTestimonies (ah-ha) dey everywhere (oh, no, no)Oh, my God, na You do this one (one)Evidence, e full everywhere
My testimony be like lie (mm, no be lie, El-Roi)The God that sees me, the way You manifest YourselfI cannot explain it, nobody can explain it, ohThe kind of thing we see, na only You fit do am (ah)
You are consi- (consi-), consistent in Your ways (chii!)Wetin You talk (You talk) na wetin You dey do (talk and do)Every day, You dey shock meGive me something to talk about, ayTestimony no go finish for my mouth
The evidence (of the baby)Of the baby wey Baba don bless (look no further)Look no further, look at me rather (evidence)Evidence (mm-hm) full everywhere
evidence full everywhere(Testimonies) testimonies (ah-ha) dey everywhere(Oh, my God!) Oh, my God, na You do this one(See evidence) evidence full everywhere
I have never seen the righteous forsakenIn fact, my papa God, E no dey fail me‘Cause my testimonies no dey finish, ohAll my worries don finitoPlenty evidence dey
When you look at my life, you go see, see, seeThe blessings, e dey on repeat, ‘peat, ‘peatI no fit explain all the good, good thingsI go praise the Lord ’til infinity‘Cause my testimonies no dey finish, oh (eh)All my worries don finitoPlenty evidence dey (hai-ya-ya-ya!)
If you are looking for (na-na-na-na) the evidence (yeah)Of the baby wey Baba don bless (Baba, oh)Look no further, look at me rather (just look at me, oh)Evidence (just look at me), e full everywhere (evidence)
Evidence full everywhere (testimonies)Testimonies (hey) dey everywhere(Oh, my God!) Oh, my God(I’m a testimony of Your faithfulness) na You do this one(I’m a testimony of Your faithfulness, see evidence)Evidence (yeah) full everywhere (evidence, ay)
Evidence (ah-ha) full everywhere (testimonies)Testimonies (testimonies) dey everywhere(Oh, my God!) Oh, my God, na You do this one (see evidence)Evidence (hey, yeah) full everywhere
Evidence full everywhereTestimonies dey everywhereOh, my God, na You do this one (na You do this one)Evidence full everywhere

DOWNLOAD MP3 HERE

| Categories: Gospel

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

0 Comments

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »