Mike Abdul – Answer My Prayer
Answer My Prayer by Mike Abdul Mp3 Download
Download this track by Mike Abdul titled Answer My Prayer. Michael Olayinka Abdul, popularly known as Mike Abdul, is a Nigerian gospel singer, music producer and songwriter. He served as an executive officer at Midnight Crew Music Limited.
Use the link below to stream and download the song.
Lyrics Of Answer My Prayer by Mike Abdul
Na Mike abdul o o oo eh
Oluwa mi o Baba eh na You answer my prayer o Ah ah eh na You answer my prayer Ah ah ah ah ah eh You answer my prayer Ah ah ah eh You answer my prayerNa wetin dey make you dance
U dance u too dey dance Won bere pe ki lon se Micheali Se ko si se ko si Dem dey call me Paulu Silasi Silasi Silasi Dey say na me dey go churchi passi chipassi churchi passi I no no what to say eh Na baba God don put my way eh Dem for ask me say my brother where your Godu dey No be say i too much no be say i know much No be my power Na Baba God show me Him faceAh ah ah ah ah ah eh eh eh eh eh You answer my prayer
Ah ah eh yeah yeah yeah na You answer my prayer Baba I dey praise You oh oh oh thank You for answered prayer Ah ah eh yeah yeah yeah na You answer my prayerYou no let dem ask me say where is my God eh eh eh
E don stay I don know say You answer prayer oh oh oh lo ba tan You say make I ask I receive You say make I knock e go open You say make I seek say I go find You dey answer our prayer oo Na You tell me say make I no fear say You dey when I loose e oo You cover me You rescue me You dey for me I praise You Daddy o o correct Let Your Name be praised take it all the glory You’re my Way Maker oh oh oh take it all the gloryAah ha ha ha ha eh eh eh You answer my prayer o o o
Ah ah eh ooh yeah yeah na You answer my prayer You answer my prayer o eh eh Baba oh oh oh oh oh Ah ah eh na You answer my prayerO be mi sinu palace the blessing be like Mike Tyson
O bami se ko sha se ti mogbe igba ope mo saluti aah ha ha Bi Bola ti hammar Sade ti marry Emeka wa Bentley e cruisey gently I see all the blessingsOluwadunsin Oku ise gbogbo atepa
Okun ota bor atepa All the travel faraway atepa oo All the world runway atepa Oku ise gbogbo atepa Okun ota bor atepa All the travel faraway atepa All the worldi runway atepaAah ha ha ha ah eh eh eh You answer my prayer o
Ah ah eh oh yeah yeah na You answer my prayer Aah ha ha ha ooh You answer me Daddy yeah eh Ah ah eh oh yeah yeah yeah eh na You answer my prayer