Mercy Chinwo – Correct
Correct by Mercy Chinwo Mp3 Download
Download this track by Mercy Chinwo titled Correct. Mercy Nnenda Chinwo professionally known as Mercy Chinwo but currently known as Mercy Chinwo-Blessed is a Nigerian Gospel Musician, singer, actress and songwriter. She was signed to EeZee Conceptz in 2017.
Use the link below to stream and download the song.
Lyrics Of Correct by Mercy Chinwo
Tidaba raba eh
Tidaba raba eh Tidaba raba eh, oh-oh-ohJesus na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-eh Na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh Oh-oh-ohFor example
See the life of Joseph o Like play, like play from prisoner to Prime minister Jesus na why I love You You dey do Your thing Your own way You no dey take excuse before You show for matter What of my sister Esther? From commoner to Queen o Na only You fit do this thing wey I dey yarn o Dem say na man know man o I tell them say na man know God o Na You dey give the best connection You make nobody become somebodyNa You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution, oh na-na-na Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-ehNa You wey dey make life correct o (correct o)
Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-naNa You dey add extra to an ordinary man
You turn e life around to an extra-ordinary life o You no dey play sekwe-sekwe (sekwe-sekwe o) Well, anything You talk, You dey do (talk and do)Dem say na man know man o
I tell them say na man know God Na You dey give the best connection You make nobody become somebody oNa You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh-eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution, oh na-na-na Jesus na You wey dey make life correct o Na You wey be my desire eh In You there is no condemnation Na You wey be my solution eh-ehNa You wey dey make life correct o (correct o)
Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-na Na You wey dey make life correct o (correct o) Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh) In You there is no condemnation (condemnation na-na-na) Na You wey be my solution, oh na-na-naNa you wey dey make life correct o
Na you dey give me joy everyday o Lord in You there is no condemnation Ooh-ooh, yeah ai-ai-ai Iyo-o-o-o-o, ai-ai-ai