A worship experience led by Victor Thompson titled Na You. Victor Ufuoma Thompson (born 11 November 1986) is a prominent Nigerian gospel singer, songwriter, and worship leader. He is best known for his global hit single “This Year (Blessings)”, released in January 2023.
Use the link below to stream and download this song.
Oh oh
Oh oh
Me I no dey worry, coz I get you
(Get you, get you, get you yah yah)
Everything with you, yes I can
(Can do- can do-can do-can do)
Me I no dey worry coz I get you
Who dey with you dey belle full
My, whole life na you
Your love for me na true
My, whole life na you
Your love for me na true
I for no fit do anything
If e no be you wey dey by my side
Now my flexing just dey begin
I go love you for the rest of my life
I for no fit do anything
If e no be you wey dey by my side
Now my flexing just dey begin
I go love you for the rest of my life
Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Got the mind of a believer
Nothing more
Nothing less
My whole life na you
Your love for me na true
My whole life na you
Your love for me na true
My, whole life na you
Your love for me na true
My whole life na you
Your love for me na true
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
He dey do me
Wetin no-nobody
Fit do me
Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Only man dey, he no dey stable
Oh my God dey, he dey capable
Capable-Capable
Capa-ble-Ca-pa-ble
Caa-Ca-pa-ble
Ca-pa-ble-Ca-pa-ble