Worship deeper with Benjiszzy Zaakii titled Omo Ologo. Benjiszzy Zaakii (born Benjiszzy Omale) is a prominent Nigerian Gospel/inspirational singer, rapper, and songwriter based in Port Harcourt. He is recognized for his unique fusion of Afrosounds, hip-hop, and highlife rhythms.
Use the link below to stream and download this song.
Lyrics of Omo Ologo by Benjiszzy Zaakii
(Verse 1) No Dey wonder why I say I be omo ologo The greater One lives inside of me, oh yeah I can do anything and everything cos’ He says that I can You see I no be just an ordinary man
Because when a star rise you no fit hide am It shines bright and you no fit deny am Cos e glow, cos e dey glow oh And when e dim e go shine again tomorrow
(Chorus) Emi Omologo logo oh No Dey do like say you no know oh I be the son of the Lion and the seed of Jacob Abi you no know oh? Emi omologo Emi
(Verse 2) E no good say man pikin no know em identity Cos Wetin you go be nah the product of the knowledge of who you be Make you no let no let anybody to tell you nothing You be who God say you be oh ho brethren
(Chorus) When a star rise you no fit hide am It shines bright and you no fit deny am Cos e glow, cos e dey glow oh And when e dim e go shine again tomorrow
You be omologo logo oh No Dey do like say you no know oooh I be the son of the Lion and the seed of Jacob Abi you no know ooooh!
(Bridge) Emi Omo Ologo You no fit talk say you no know us You no dey see the logo? If you can’t see the big picture well I Hope you get the photo, If not so uhmmmmm You gats check your eye be like you get Apollo
(Verse 3) Because I am One of a kind There’ll never be another me in another life I’m something like a mirage Cos the Most High lives inside of me This one no be eulogy, I carry Him inside of me I’m that large.
I am who the I AM says that I am See the IMEI, I am He In whom the I AM is pleased in, I am the glorious one check the Brochure Emi Omologo